DOWNLOAD: Timi Dakolo – Everything (Amen) [Mp3, Video & Lyrics]

DOWNLOAD: Timi Dakolo – Everything (Amen) [Mp3, Video & Lyrics].

Timi Dakolo releases a new single titled: Everything (Amen) off his upcoming project.

Timi Dakolo is a Nigerian artist known by his unique voice of sensation and liked by many. Sit tight and enjoy this vibe.

 

DOWNLOAD MUSIC HERE

 

LYRICS:

Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen

Every hustler get hin day
Res: Day day
Wey the hustle go come dey pay
Res: pay pay
Your own e no go tey
Res: Amen Amen Amen
If you dey find work do your own
Res: oh oh
God sef go do hin own
Res: oh oh
And flesh go cover bone
Res: Amen Amen Amen

If you believe it say Amen
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen

Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen

Sister wey one marry since
Res: since since
Aunty wey dey find pikin
Res: kin kin
One day you go born twins
Res: Amen Amen Amen
Tenant wey don loose hin job
Res: job job
Landlord come dey do like god
Res: God god
One day you go be Landlord
Res: Amen Amen Amen
Good News go locate you
Res: Amen
Watch and see e no go tey
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen

Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen

Hummmmmmmm
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
( oohh ai Ohhh ai Ohhh ai)
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhhh
(Amen Amen Amen Amen Amen Amen)
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh

Long life go follow you
Res: Amen
Strangers go favour you
Res: Amen
Great Men go honor you
Res: Amen Amen Amen
One day you go sign the cheque oh
Res: Amen
You sef go drive that benz oh
Res: Amen
This life go still make sense oh
Res: Amen Amen Amen
Your children go make you proud oh
Res: Amen
Bad people no go pull you down oh
Res: Amen
One dey go run this town oh
Res: Amen Amen Amen
You sef go spray me money
Res: Amen
Baby go call you honey
Res: Amen
You sef go host the party
Res: Amen Amen Amen

Dangote go be your friend
Res: Amen
Otedola go be your friend
Res: Amen
Adenuga go be your guy
Res: Amen Amen Amen
Elumelu go be your guy
Res: Amen
Abdulsamad go be my guy
Res: Amen
Rabiu go be my guy
Res: Amen Amen Amen
Your life no go end in shame
Res: Amen
Your business go bring you gain
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen

1 Comment

Do you love this post? Kindly comment on it now