Minister GUC - Man Wey God Show Mercy

Minister GUC – Man Wey God Show Mercy

Minister GUC - Man Wey God Show Mercy
Minister GUC – Man Wey God Show Mercy (MP3 , Lyrics and Video

Man Wey God Show Mercy Mp3 Download Audio by Minister GUC

A beautiful song by the Nigerian anointed worship leader, EeZee Conceptz Record Label signee and recording artist Minister GUC   has come up with a powerful and amazing live worship song which he calls Man Wey God Show Mercy“, and was released in 2024. This amazing and inspiring track is a must listen for any music lover. With its message and captivating melody, “Man Wey God Show Mercy” is an addition to any playlist.

DOWNLOAD MUSIC HERE

 

 

Man Wey God Show Mercy Lyrics by Minister GUC

Uhh, uhh, uhhh
Uh-uh-uhh
Uhh, uhhh

If to say na might
If to say na power
If to sey na anything wey we fit use dey brag oh
I for don die oh
I for don craze oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh

I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life

 

 

Do you love this post? Kindly comment on it now