Protek Illasheva – Oga Ade (Mp3 Video & Lyrics).
Protek Illasheva – Oga Ade (Mp3 Video & Lyrics) Ft. Rehmahz
Sometimes, when gospel music is being mentioned, the average mind thinks of another boring old folks song preserved only for sunday; sound-tracking the weeks guilt, However, Afrogospel and Christian Hip Hop artist PROTEK ILLASHEVA like a few other artists, intends to re-design gospel music with the trendy, pop culture touch to appeal to the general public whilst renewing minds, winning & transforming souls.
PROTEK ILLASHEVA teams up with Rehmahz and Producer Tbabz on his newest release Oga Ade, a beautiful Jesus music with groove and seamless flows.
The record “Oga Ade” is a beautiful fusion of Afrogospel and Christian hip hop that spotlights the blessings, favours and the grace of God upon our lives.
Oga Ade – Protek Illasheva Ft. Rehmahz (Prod by Tbabz)
DOWNLOAD MUSIC HERE
Protek Illasheva – Oga Ade LYRICS
Intro
Oga Ade
Spe spe spe
Fa ra we
Special
Chorus
Oga ade all the blessings dey come my way
I no get time to fa ra we
Alubarika all my days
Verse 1 (Rehmahz)
If na blessings I dey get am all over
Pull up in your city e go run over
Praising all night wey no causy hangover
Do anyhow omo I go take over
I get grace wey no do me corny
Sweet vibes e dey be like honey
I get peace wey e pass money
I get stance if you gimme body
Blessings blessing shawa me
Jah jah jah dey run am
Who God don bless no man fit contest
Or na Yawa
Pre Chorus
(Sax Solo)
Chorus
Oga ade all the blessings dey come my way
I no get time to fa ra we
Alubarika all my days
Verse 2 (Protek Illasheva)
Blessings and favours just dey follow up
Everything I touch just dey double up
I get emimimo ma lo fa ra we
And it’s evident no need to shalaye
Chappie God’s got me that’s my confidence
Move with angelic entourage like am president
And deep within me is God’s resident
No room for bad energy nor pestilence
Omo the only time I do the running man
It’s on the dance floor when am grooving man
Cos all my battles are already won
Omo jesu ni mi and am a true son
Pre Chorus
(Sax Solo)
Chorus
Oga ade all the blessings dey come my way
I no get time to fa ra we
Alubarika all my days