DOWNLOAD : Ernest Robinson – Am blessed(mp3 lyrics)

DOWNLOAD : Ernest Robinson – Am blessed(mp3 lyrics)

DOWNLOAD MUSIC HERE

LYRICS

Chorus

Jehovah don dey bless me
Bless me
What more can I say
Jehovah don dey bless me bless me
E go do am for you eh*2

You don give me plenty money (ehya eh)
As you con give me good loving (imela eh eh)
So wetin I go say if no be thanks to the most high sing to the most high
For the good things don
You just open the way for me yeah
As the waka waka pass away that everlasting miracle come my way eh
For every prayer every night and day finally you have made me smile (yagaya)

Chorus *2

Wetin you dey find you go get just say your prayers I say surely you go get
If na pikin you dey find no dey vex eh
Just say your prayer I say surely you get eh
Just count on your blessings
Baba God favour learn your lesson
I hope you are ready for the best thing
Baba God goodies pray and test him
As the waka waka pass away that everlasting miracle come my way eh
For every prayer every night and day finally you have made me smile (yagaya)

Chorus*2

Verse 3
My Lord will give all that you need that’s true
this year my God is gonna make you bigger that’s true
In case you never know this God is done so much for us
In case you never know this God
Is so great a merciful God
As the waka waka pass away that everlasting miracle come my way eh
For every prayer every night and day finally you have made me smile (yagaya)

Chorus*

Do you love this post? Kindly comment on it now