DOWNLOAD: Timi Dakolo – Everything (Amen)  {Mp3, Video & Lyrics}

https://youtu.be/XRm15tiTGWE

DOWNLOAD: Timi Dakolo – Everything (Amen)  {Mp3, Video & Lyrics}

Download Everything you put your hand go work Mp3 by Timi Dakolo

DOWNLOAD MUSIC HERE

 

LYRICS:

{Everything you put your hand (go work)
Your Name go open doors (Amen)
You sef go be a boss (Amen Amen Amen) }x2

Every hustler get hin day (Day day)
Wey the hustle go come dey pay (pay pay)
Your own e no go tey (Amen Amen Amen)
If you dey find work do your own (oh oh)
God sef go do hin own (oh oh)
And flesh go cover bone (Amen Amen Amen)

If you believe it say Amen (Amen)
If you believe it say Amen (Amen)
If you believe it say Amen (Amen Amen Amen)

{Everything you put your hand (go work)
Your Name go open doors (Amen)
You sef go be a boss (Amen Amen Amen) }x2

Sister wey one marry since (since since)
Aunty wey dey find pikin (kin kin)
One day you go born twins (Amen Amen Amen)
Tenant wey don loose hin job (job job)
Landlord come dey do like god (God god)
One day you go be Landlord (Amen Amen Amen)
Good News go locate you (Amen)
Watch and seee e no go tey (Amen)
If you believe it say Amen (Amen Amen Amen)

  Sinach – You Do Mighty Things

{Everything you put your hand (go work)
Your Name go open doors (Amen)
You sef go be a boss (Amen Amen Amen) }x2

Long life go follow you (Amen)
Strangers go favour you (Amen)
Great Men go honor you (Amen Amen Amen)
One day you go sign the cheque oh (Amen)
You sef go drive that benz oh (Amen)
This life go still make sense oh (Amen Amen Amen)
Your children go make you proud oh (Amen)
Bad people no go pull you down oh (Amen)
One dey go run this town oh Amen Amen Amen
You sef go spray me money (Amen)
Baby go call you honey (Amen)
You sef go host the party (Amen Amen Amen)

Dangote go be your friend (Amen)
Otedola go be your friend (Amen)
Adenuga go be your guy (Amen Amen Amen)
Elumelu go be your guy (Amen)
Abdulsamad go be my guy (Amen)
Rabiu go be my guy (Amen Amen Amen)
Your life no go end in shame (Amen)
Your business go bring you gain (Amen)
If you believe it say Amen (Amen Amen Amen)

Do you love this post? Kindly comment on it now